Saturday 20 February 2016

LMAO! Our Ladies and Overloading Again






James abeg come carry me and this my two small bag reach junction, I wan travel...but you go branch Mr Dan place to carry one small bag wey I go help am give him mother for village and Mama Bisi sef say she get two small bags wey I go help her give Mr Taju the Teacher when I reach village.

After the overload: James abeg no vex, you know say you be my padi nau. Oya, carry go, I balance. Lols!

No comments:

Post a Comment